verse
Young D on this one oh (Yah know oh)
Ore mi dakun te pa mo se re
Ma lo se akobata fe gbe re
Because idle mind is a devil workshop
Person wey no work e no go chop
And if you hustle hard, you'll not get to the top
All these your beggi-beggi e go get full stop
Ajibole le-le, ajibole e no go dey
verse
How people go do the work wey no dey?
How you wan make dem show the love wey no dey?
How I wan respect the boss wey no dey pay?
How you wan enjoy salary when the pay no dey tey?
I dey fear for the future of the now
But we see am as dem dey blaw
If e better for every man and woman as a fact
I wouldn't have to feature on this track
If to say life easy for the places like Ajegunle
Omo boys for their no go dey spray bullet
But I wonder why thief go dey aim me now
You wan rob me but my body no dey pain me now
Even meself no say no be today
All the yarns I dey yarn e don tey
If to say security dey for night
verse
Sangbene de-de de-de jejo
Sangbene de-de de-de, hmmmmm
Sangbene de-de de-de jejo
Sangbene de-de de-de, olè oh-oh, olè le lè le
verse
Sufferation for my country dem yapa
If you be poor man for this country na yawa
Boys come dey join illuminality
Nobody wey wan die for this poverty
Government no dey send their citizen
Make the youth dem dey enter the street
Omo e no matter ona ta gbe gba
All we need is Pounds and Dollars
Shey na because of say we dey lack of cash
Make some North men dey commit suicide
Omo I dey beg oh-oh (Omo I dey beg oh-oh)
Make Iponju no go dey (Make ìpọ́njú no go dey)
And the money dey come beggi-beggi no go dey
verse
Oh if you no get money for this world
You go just dey call all your mate yes boss
Ọrẹ mi dakun oh make we stay focus
We gat to get this money by fire by force
E no matter ona ta gbe gba
I don tire for this small-small naira
E no matter ona ta gbe gba
All we need is Pounds and Dollars
outro
My music dey song of the year oh oh
Alongside the musical taliman
Young Black agogo, respek you
Young g, arogo many things (oh-yeah)