Are you an artist? Make the most of your lyrics with Musixmatch Pro!
Contribute
Translations (6)
Share
Verified by Musixmatch
49 contributions
over 1 year ago
Original Lyrics
Translation in Spanish

intro

(Pon', Pon', Pon')
(Pon pon pon')

intro

(Funkula, funkula)
(Funcula, funcula)

verse

Na me wey dey clean una house
Yo soy el que limpia tu casa
Na me wey dey wash una car
Yo soy el que lava tu coche
Na me wey dey cook ununu
Yo soy el que cocina ununu

verse

Na me wey dey wash una cloth
Yo soy el que lava tu ropa
Na me wey dey work for your shop
Soy el que trabaja en tu tienda.
Na me wey dey hawk ununu
Yo soy el que hawked ununu

chorus

I be common person
Soy una persona común
But my happiness oh, still be my own (still be my own)
Pero mi felicidad oh, sigue siendo mía (sigue siendo mía)
Everybody get role
Todo el mundo consigue un papel
No mean say your own role, pass my own (pass my own)
No significa decir tu propio papel, pasar el mío (pasar el mío)

Because na God I dey put all my faith
Porque na Dios puse toda mi fe
Food for my plate
Comida para mi plato
F fit no do me chop
F encaja no hazme cortar
Mm, balanso
Mmm, equilibrio
Even as things no dey go my way
Incluso cuando las cosas no van a mi manera
Even in days I no get nothin' at all
Incluso en días no obtengo nada en absoluto
Mm, balanso
Mmm, equilibrio

verse

Na me wey dey drive your bus
Yo soy el que conduce tu autobús
Na me wey drive your keke
Déjame conducir tu bicicleta
Mm, balanso
Mmm, equilibrio
Na me wey dey run around
Soy yo quien corre por ahí
Na me dey do the job
Estoy haciendo el trabajo
Mm, balanso
Mmm, equilibrio

chorus

I be common person
Soy una persona común
But my happiness oh, still be my own (still be my own)
Pero mi felicidad oh, sigue siendo mía (sigue siendo mía)

outro

Everybody get role
Todo el mundo consigue un papel
No mean say your own role, pass my own (pass my own)
No significa decir tu propio papel, pasar el mío (pasar el mío)
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Stephen Alli Odunayo

Contributions

Last edit over 1 year ago
Show 49 contributors
Are you an artist? Distribute your lyrics!
Take full control of your lyrics. Curate, sync, and distribute your lyrics on Spotify, Apple Music, and more.
Explore Musixmatch Pro