Music Video

Wizkid - Lagos vibes (lyrics)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Wizkid
Wizkid
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Wizkid
Wizkid
Songwriter

Lyrics

I know, Saythe things you dey do no pay Say you dey play with a guy like me my girl it no pay Ouuhh I know say you go make a guy kpai one day I know say if i know leave you i swear i fit kpai today ————————————————— Oh baby baby baby Baby baby Oh my baby baby ooooh Baby baby Say I'm calling you Everyday i'm calling you Say i dey wait for you I go see you through eehh Oh girl i wanna feel your vibes Uh ehi Say baby make we dey together Close never far away eh Oh girl i wanna feel your vibes Uh ehi Oh girl i wanna see you through Girl make we dey together ooo Eh!! ————————————————— Oh baby baby baby You make my temperature rise Oh baby baby baby Say when you leave my battery kpai Oh my lady lady I wanna feel all your loving all night Oh baby baby Say when you no move say man no fit move Oh my girl i wanna feel your vibes Tell me wetin dey your mind Oh my girl i wanna hold your side Make i hold you down me and you you you Girl abegi free your mind Girl abeg change your mind Baby make i dey with you Baby girl i wanna dey with you oouuhhh ————————————————— Oh baby baby baby Baby baby Oh my baby baby ooooh Baby baby Say I'm calling you Everyday i'm calling you Say i dey wait for you I go see you through eehh Oh girl i wanna feel your vibes Uh ehi Say baby make we dey together Close never far away eh Oh girl i wanna feel your vibes Uh ehi Oh girl i wanna see you through Girl make we dey together ooo Eh!! Eh eh!!!
Writer(s): Ayodeji Ibrahim Balogun, Augustine Uche Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out