Lyrics

Alayo tun ti de Tun gbe de So so take my pains away (Let the rain from above o) So so take my pains away (Make he wash all my pains) So so take my pains away (Let the rain that falls from above) So so take my pains away (Make he wash all my pains) So so take my pains away So so take my pains away So so take my pains away o So so take my pains away I dey for kosi alabaro bus stop Na wetin I go chop Me I dey find Them notice say me I no dey talk Got a million conversation In my thoughts El morijah shanumi Nobody want hear wetin poor man dey talk Wetin no kill me go make me strong Me I go make am Nitoripe atiko Me I no fit wait make person ginger me Coz I no fit wait to comot poverty o 99 missed calls I call Alimi Shey you get update ti ole fun mi Got determination ko le su mi So so take my pains away So so take my pains So so take my pains away So so take my pains Shibiri shibiri shibiri Won ni kin gba biri biri Water no get enemy If you fight water you go see I abandon WhatsApp " IG" Snapchat Them want reach Them no fit Sometimes even your shadow Will leave you "alone Gat to stay strong all alone Ask for mercy from above Cure my pain away Come and ginger me Only you fit ginger me Aseda Give me vitamin Wey go make me tinga tinga za So so take my pains away So so take my pains So so take my pains away So so take my pains I abandoned WhatsApp " Snapchat "IG Them want reach Them no fit Sometimes even your shadow Will leave you alone.
Writer(s): Stanley Didia Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out