Music Video

Nine
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ruger
Ruger
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Michael Olayinka Adebayo
Michael Olayinka Adebayo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Millar Mix
Millar Mix
Mastering Engineer
Kukbeatz
Kukbeatz
Producer

Lyrics

(Rugerlaba) (Rugerlaba, Rugerlaba) (Kukuruku) Oh-yeah (oh-yeah), oh-yeah (oh-yeah), oh-yeah (oh-yeah) (Rugerlaba) (Rugerlaba, Rugerlaba) I like wetin I like I get nine lives, e don nearly finish But, I go chop you, drink Turbo on top If I perish, I perish Shey you dey hear me? Be like say I don get witch, mm I wan carry all the kele comot Be like say I selfish I loose concentration (concentra', concen') Wetin you do me so? (Shalaye, shala') Mmm-ah, for your information (komope, komo) Leave your bobo Sit down on top my lap Make your big baka land for inside my car Omoge balance (joko) Make I knack am (Tonto) One drag of choko Omo, I lose balance (Poco) Omoge balance (joko) Make I knack am (Tonto) One drag of choko Omo, I lose balance (Poco) (Rugerlaba) (Rugerlaba, Rugerlaba) Oh-yeah (oh-yeah), oh-yeah (oh-yeah), oh-yeah (oh-yeah) (Rugerlaba) (Rugerlaba, Rugerlaba) Ruger, Ruger (Rugerlaba) Ruger, Ruger (Rugerlaba, Rugerlaba) Ruger (Rugerlaba) Ruger, Ruger, (Rugerlaba, Rugerlaba) Ruger I like wetin I like I get nine wives but, e never do me I go like to add Loveth, Kiki, Valentina and Funmi Shey dem dey do me? She bring her lawyer come sue me I carry you come my section, you no wan knack Oda'ipe you stupid I loose concentration (concentra', concen') Wetin you do me so? (Shalaye, shala') Mmm-ah, for your information (komope, komo) Leave your bobo Sit down on top my lap Make your big baka land for inside my car Omoge balance (joko) Make I knack am (Tonto) One drag of choko Omo, I lose balance (Poco) Omoge balance (joko) Make I knack am (Tonto) One drag of choko Omo, I lose balance (Poco) (Rugerlaba) (Rugerlaba, Rugerlaba) Oh-yeah (oh-yeah), oh-yeah (oh-yeah), oh-yeah (oh-yeah) (Rugerlaba) (Rugerlaba, Rugerlaba) Ruger, Ruger (Rugerlaba) Ruger, Ruger (Rugerlaba, Rugerlaba) Ruger (Rugerlaba) Ruger, Ruger, (Rugerlaba, Rugerlaba) Ruger (Millas Mix) (Kukuruku)
Writer(s): Michael Olayinka Adebayo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out