Cover art for Anybody by Burna Boy

Anybody

Producer

Jun. 14, 20191 viewer145.3K views

Anybody Lyrics

[Intro]
Eheeenn, Ehennnn
Gbese
Ehennn, Ehennn

[Verse 1]
I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forgeti, I say fashi


[Refrain]
Money soonest spending
Je kawon padi eh jen be

I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir

Respect is reciprocal
Even though una know say I special

[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
[Verse 2]
You won chop kpe you never work
Shey Na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe , je kan gbo oh

[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Refrain]
Money soonest spending
Je kawon padi e jen be

I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Outro]
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

How to Format Lyrics:

  • Type out all lyrics, even repeating song parts like the chorus
  • Lyrics should be broken down into individual lines
  • Use section headers above different song parts like [Verse], [Chorus], etc.
  • Use italics (<i>lyric</i>) and bold (<b>lyric</b>) to distinguish between different vocalists in the same song part
  • If you don’t understand a lyric, use [?]

To learn more, check out our transcription guide or visit our transcribers forum

About

This song bio is unreviewed
Genius Annotation

Nigeran talented afro-fusion singer, Burna Boy has released his much-anticipated hit track titled “Anybody.“

The new dance-hall record is from his forthcoming studio project, “African Giant.”

Finally, “Anybody” was produced by Rexxie and
it also contains samples of the gritty Little Money by fellow Nigerian artist, 9ice.

Q&A

Find answers to frequently asked questions about the song and explore its deeper meaning

What inspired this song?
Verified Commentary
Burna Boy
Genius Answer

Peter Jay just made the beat, and I just made the song. There’s no science to it, you know? It’s just how I was feeling.

Where does the song title come from?
Verified Commentary
Burna Boy
Genius Answer

It’s called “Anybody” because it’s like it’s basically saying anyone who’s not ready to move and is not ready to do what they’re supposed to do should actually get smacked over the head. That’s basically what I’m saying.

How would you describe your sound?
Verified Commentary
Burna Boy
Genius Answer

I call my music Afro-fusion, because it’s like I use Afro beats is the main base, and then there’s a fusion of every other thing on top of it.

What is your goal with your music?
Who are your musical influences?
Is there a Genius 'Verified' video for this track?
Burna Boy - "Anybody" (Live Session | Vevo Ctrl)
Comments