Cover art for Runaway by Rema

Runaway

Rema
Track 16 on Rave & Roses  

Producer

Mar. 25, 20221 viewer

Runaway Lyrics

[Intro]
Mm, mm, mm
Mm, mm, mm

[Chorus]
They know, they know, they know, they know
They know, they know, everybody knows
I fit put my life on the line
For my baby, my baby, my baby
Today, today, today, today, today, today, today
Baby, ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run, run away-way
Baby, run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
They wan try take me away from you
Make I no see your fa-face
Run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
Na you be my nut if you comot for my head
Girl, I fit start to cra-crase
Mm

[Verse 1]
Many, many men don try
But na only me fit to get her for life, mm
Many get money pass me die
But this my baby no dey collect all their bribe, mm
She carry me meet her mama
She carry me meet her papa
Make dem gimme blessing they no wan allow, why?
All of her friends, they dey laugh
Because say she no dey follow baller
I tell her say one day I go make am
[Chorus]
They know, they know, they know, they know
They know, they know, everybody knows
I fit put my life on the line
For my baby, my baby, my baby
Today, today, today, today, today, today, today
Baby, ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run, run away-way
Baby, run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
They wan try take me away from you
Make I no see your fa-face
Run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
Na you be my nut if you comot for my head
Girl, I fit start to cra-crase
Mm

[Verse 2]
Your friends introduce you to so called big men
Say make you leave that small boy
Say I no get any future
Say I no dey man enough
They dey give you bad, bad lecture
They go show you their Gucci, their Prada
They go shook you with all their designer
They go show you the way wey they run am
This love, they go find way to block am
They know say they no fit find love like this
Dem no fit to find love like this
I know say I meet you for streets
But baby girl, you know dey for the streets
Will you marry me even though e no be diamond ring?
[Chorus]
They know, they know, they know, they know
They know, they know, everybody knows
I fit put my life on the line
For my baby, my baby, my baby
Today, today, today, today, today, today, today
Baby, ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run, run away-way
Baby, run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
They wan try take me away from you
Make I no see your fa-face
Run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
Na you be my nut if you comot for my head
Girl, I fit start to cra-crase
Mm

[Outro]
London

How to Format Lyrics:

  • Type out all lyrics, even repeating song parts like the chorus
  • Lyrics should be broken down into individual lines
  • Use section headers above different song parts like [Verse], [Chorus], etc.
  • Use italics (<i>lyric</i>) and bold (<b>lyric</b>) to distinguish between different vocalists in the same song part
  • If you don’t understand a lyric, use [?]

To learn more, check out our transcription guide or visit our transcribers forum

About

Have the inside scoop on this song?
Sign up and drop some knowledge

Q&A

Find answers to frequently asked questions about the song and explore its deeper meaning

What did Rema say about "Runaway"?
Verified Commentary
Rema
via Apple Music
Genius Answer

“Runaway” was inspired by my experiences back in the days before fame. We live in a society where boys are hustling, and a guy would just take your babe and stuff like that. I had back-to-back anxiety and a little insecurity about holding such a beautiful girl down, because I was broke and not in the position where I wanted myself to be. So, “Runaway” is literally me telling her that I’m not sure our love could thrive here. It’s just me telling her to run away with me and create our own definition of love.

Credits
Producer
Writer
Assistant Mixing Engineer
Mastering Engineer
Mixing Engineer
Phonographic Copyright ℗
Release Date
March 25, 2022
Tags
Comments