Common Person
Burna Boy Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

(Funk-)
(Funkula)

Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Because na God, I dey put all my faith
Food for my plate, fit no do me jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days where no get nothing at all
Mm, balanso

Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso





I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Overall Meaning

In Burna Boy's song Common Person, he celebrates the people who work hard in their daily lives to make ends meet. Throughout the song, he lists different roles he plays in his daily life which include cleaning homes, washing cars, cooking, washing clothes, working in a shop, and hawking.


Burna Boy recognizes that he may be seen as a "common person," but he reminds the listener that his happiness is still valuable and significant. He also acknowledges that everyone has a role to play and that no one's role is more important than the other. He refers to his trust in God for provision and gratitude for the little he has. Burna Boy uses the term "balanso" - a word from the Yoruba language which means "balance" - to reinforce his idea that despite the ups and downs, he balances everything to achieve a happy life.


Overall, Common Person is a song that celebrates the hardworking and often neglected members of society who are doing their best to make a living. Burna Boy is reminding us all that everyone deserves happiness regardless of their economic status or societal position.


Line by Line Meaning

Na me wey dey clean una house
I am the one who cleans your house


Na me wey dey wash una car
I am the one who washes your car


Na me wey dey cook ununu
I am the one who cooks for you


Na me wey dey wash una cloth
I am the one who washes your clothes


Na me wey dey work for your shop
I am the one who works in your shop


Na me wey dey hawk ununu
I am the one who sells things on the street


I be common person, but my happiness, oh, still be my own
I might be an ordinary person, but I still have control over my own happiness


Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
Just because everyone has a different role in life, it doesn't mean that one person's role is better than the other's


Because na God, I dey put all my faith
I put all my faith in God


Food for my plate, fit no do me jo
Just having enough food to eat is enough to make me happy


Mm, balanso
It's all about balance


Even as things no dey go my way
Even when things don't go my way


Even in days where no get nothing at all
Even on days where I have absolutely nothing


Na me wey dey drive your bus
I am the one who drives your bus


Na me wey drive your keke
I am the one who drives your tricycle taxi


Na me wey dey run around
I am the one who runs around doing errands


Na me do the job
I am the one who does the job




Lyrics © Universal Music Publishing Group
Written by: Alli Odunayo, Damini Ebunoluwa Ogulu

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Most interesting comment from YouTube:

@dahliaamisi3786

Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
Because na God, I dey put all my faith
Food for my plate, fit no do me jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days where no get nothing at all
Mm, balanso
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
Traduire en français



All comments from YouTube:

@_.robbin

Somebody once said, " When you are happy, you enjoy the melody, when you are sad, you understand the lyrics."

@real.mannie

This is so deep! 💯

@GbadeTV

Deep

@hauwalamino6792

the first instance of hearing the song It made me happy. the third time I heard it made me sad. realising that the common Nigerian man is suffering and smiling at the same time. excellent music!

@alphakamara2257

Powerful

@RealCorban.

Literally experiencing both.

424 More Replies...

@DJSPARKVEVOs

Fans of BURNA BOY inside and outside Nigeria gather here let’s appreciate our Living LEGEND & our AFRICA GAINT ( ODOGWU ) TALENTS 🦍💜🇳🇬

@arielmoalegend

https://youtu.be/uS4SGCi7LyA

@kahidanfilms

Shouting...🗣️I LOVE BURNA BOY ♥️♥️♥️

@benjaminfranklin374

Everytime

More Comments

More Versions