Identify song using your Microphone
Lyrics
Meaning
Chords

Artist: Ruger
Suggested Track: Asiwaju

Lyrics
(Cook that thing)

Man getting high 'til I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, any time we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mula we don spray out?
Thank God say the maga don pay out
Ope o

See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni'lu mi, you go collect o
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni'lu mi, you go collect o

Cheers to my friends and clique
When I call demma all pulling up quick
Strapped up with the guns and the swords and tings
Bring hell to anybody wey try test me
I'm your dad, I'm your uncle, I'm your popsy
I be old man, no go dey call me Gen-Z
Brother see, steady giving them gap
Mo ti lo far, they can never near me

As my labba labba just go
My oyinbo wife don show
Omo, my Polo white, my face show
Sweet boy for life, you done know
Your serious babe dey worry my phone
E don dey sup for back, you don't know
Every day we dey run am on code
Supposed to know how di ting go, huh

Man getting high 'til I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, any time we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mula we don spray out?
Thank God say the maga don pay out
Ope o

See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni'lu mi, you go collect o
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni'lu mi, you go collect o

I'm on a different steeze
Singlet belt and ripped-out jeans
Man too wise, I no fit lose that cheese
Oluwa thunder my body with blessings
Ogbeni, ogbeni, leave that ting
When I say, "Kukuruku! Cook that thing"
Who dey check-, who dey check am? Oya look that thing
Face white, yansh black, I rebuke that thing
Make nobody try stress me, I no be JJC
I don't know if you get it on a top rating
Affiliate with the best team
You wan race me? We no dey do the same ting, mmh
Canoe no be jet ski, omo you say wetin?
No go reason me less, omo you go chop crapping
I do it diligently
Won le mi, won le ba mi

Man getting high 'til I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, any time we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mula we don spray out?
Thank God say the maga don pay out
Ope o

Man getting high 'til I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, any time we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mula we don spray out?
Thank God say the maga don pay out
Ope o
Full Lyrics and Meaning
Genius Artists
Ruger
Get all the lyrics to songs by Ruger and join the Genius community of music scholars to learn the meaning behind the lyrics.
Ruger Rudy
Get all the lyrics to songs by Ruger Rudy and join the Genius community of music scholars to learn the meaning behind the lyrics.
Shelby Ruger
At the early age of 14, Shelby Ruger wrote her first song and debut single “ Deserve It.” She is currently working on her first EP, “Chapters”, to be released in the summer of 2019
Genius Lyrics
Ruger – Ruger
[Verse 1] / Man ah spit fire to da mic from day one / Me I no stress, after me bed rest into da kitchen make bread and bacon / Aah yeah aah / Camera man get the motherfucking tape
Ruger – Nine
Rugerlaba / Rugerlaba / Rugerlaba / Oh, yeah / Oh, yeah / Oh, yeah (Rugerlaba) / Oh, yeah / Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba) / I like wetin I like / I get nine lives e don nearly
Ruger (Ft. BNXN) – Romeo Must Die
Cook that thing!!! / [BUJU] / Ebo ko lo many many kilometres / E so fun awon ota mi, pe mo shi raanu gba / All day, na holiday for my side, Golibe for my headlight / Sebi Romeo
Ruger (Ft. Sauti Sol) – All My Days
I know that you sick of me, but I'm always be in your face, yeah / Took me a while to get here but I had to speak my faith, yeah yeah / Come Pole pole [slowly] nani [you
Ruger – Ashana
Shhh! Girl it is bed time / We gwan fit fuck till da late night, hmmm / Your friend is awake, right? / She gwan fit join it's a great night, huh, huh / Sooner me nah waste time
Ruger & BNXN – Party Monster
[Intro] / Cook that thing / [Verse 1: Ruger] / You're out in my party / What are you drinking, what are you smoking? / You say you wanna turn up / You at the right place, count
Ruger (Ft. Govana) – Likely
Yo Ruger / Nigeria to Jamaica / Pum pum soft pull tightly / With her sharp attack she ah strike me / Are you going to follow me home? She said likely / Are you going to follow me
Ruger & BNXN – Not Done
Apr 14, 2024 ... Have the inside scoop on this song? Sign up and drop some knowledge. Start the song bio. Q&A. Find answers to frequently ...
Ruger (Ft. Stefflon Don) – Addiction
Stefflon Don / Ruger / Huuuhh, ayyyah / Tailor / Amend me you're my tailor / Anytime me wheeze up you're my inhaler / Lock me jailer / Controller, controller / I know ya, I know ya
Ruger – Red Flags
[Intro] / I don't know what you think this is / I don't know what you think this is / TSB / Don't know, yeah / [Verse 1] / See, don't know what you think this is / Is it love or
Ruger & BNXN – Bae Bae
[Intro] / Ob' / Obah!!! / Run / [Pre-Chorus: Ruger] / Wetin be your p tonight? / I dey Yankee tonight / Make I play with your p tonight / Na me and you tonight / I'm so angry
Ruger – Tour
[Intro] / Make I no lie like ninety of them don call me / But my gee I'm not worried / I'm all about my money, money / Kukuruku / [Verse 1] / First of all me gotta give all thanks
Jackboy – In the Uber with a Ruger
[Intro] / My video vixen give super fuckin' head / If you fuck her, both of y'all ass dead / [Chorus] / With my shooter in the Uber with a Ruger (With a Ruger, bitch) / Far from a
Ruger & BNXN – POE
[Intro: BNXN] / Ob' / Obah!!! / Wah dem a say? / Mm, hmm / Mm, hmm, oh no, oh no no no, oh no no no / Wo le, oh, oh no no, oh lo-lo, o lo-lo, o lo-lo / [Chorus: BNXN] / Tunbo
Ruger & BNXN – Calculate Love
[Intro] / Calculate love / Kukuruku / [Verse 1: Ruger] / I no understand all the mathematics, but I understand you / And I no send all the jangbanjantis, there is nothing I can do
Ruger – Bounce
[Verse 1] / Ahn / She wants a gangster in her bed tonight / She ah wants me, me I know / And man ah, I full ground me I dey tonight / She ah callin' my phone / She say "why me so
Ruger – Bow
[Intro] / Ah, ah, ah, ah, ah / Hmm, hmm / [Pre-Chorus] / Any challenger, make I see your hands in da air / Dem ah never know what them 'bout to face / Me already know say the
Foolio & Zaytoven – Coolin Wit My Ruger
[Intro] / Zaytoven / Rock and roll with this shit (Yeah) / Niggas know every day I got my pole in this shit, nigga / And he know I got my pole in this shit nigga / Nigga run up on
Ruger – Holy Ground
"Holy Ground" / Hmm, Jah love me / Hmm ah ah / Only Jah / Music is a battle to me / So me stand and fighting to the very last day / Hating on the blessings that are falling on me
Ruger – I Want Peace
I don't want peace / I want problems. Always / When I talk / Baby don't talk to me back / Can't talk to me back / You don't talk to me back, huh see / If you walk / You better don'
Ruger – Warning
[Intro] / Don’t try me / Don’t try me / Don’t try me / Don’t try me / Don’t try me / Don’t try me / [Chorus] / Them wanna murder murder my head / I swear me I no fear them / Them
Ruger (Ft. Projexx) – Island Girl
It is final / It's a marital affair / Got a wife at home she mustn't find out / Extramarital affair / You might as well know / Me ready risk it all for you / Delayed my flight just
Ruger – Blue
Anytime I look at you / See all my dreams come true / Crazy girl I knew / Only you fit make my balls turn blue / Forever I gat you / Anyway possible / Break all dem rules / Coz
SCXTT PILGRIM – RUGER!
[Intro] / Okay / [Chorus] / Why you always be complainin' and shit? / I walk around pimp limp I gotta carry my stick / I can't trust no thot and I can't marry a bitch / I feel like
Ruger – Champion
[Verse 1] / Everyday me fast and pray / And anytime me climb the stage / All of them appreciate / Ah, to all the ones me not can date / No hard feelings me nuh dey fight them / I
Ruger & BNXN – Ilashe
[Intro: Ruger] / Ilashe water way / Splash on me ko kan aye / Hennessy on the way / Maa order lọ ọmọ aye / I go splurge you all my pay / Na legit ko n ṣe ase / Maa order anything
Rylo Rodriguez – 2 Ruger 5.7
Lyrics from Snippets / [Intro] / (D. Hill) / [Chorus] / I'm from the hood, her pussy stay clean, you know I ain't gon' turn her down / You want a dub, we came with fifteen, you
Ruger (Ft. Jugglerz) – Bun Bun
[Intro] / Yo Jugglerz / [Pre-Chorus] / Ah baby Viola / I won't lie you got be craving your bum bum shake / I'm here with my woman / As it is, only your bum bum can save me / Alẹyi
Ruger – Kristy
[Verse 1] / Tell me where you dey go / Girl, I need you here right now / Where you dey go? Mm / High me spirit, high me soul / Stay in a me yard till sundown, mm, oh-oh / [Pre-
KIL (Ft. EGOVERT & Kimo) – RUGER
[Verse 1: EGOVERT] / I make what you make in a week off of half a verse / My bitch is bad and she smell great like lavender / My dick been everywhere he is a traveler / I am the
Ruger – Monalisa
[Verse 1] / Yeah, yeah, yeah, yeah / Your body / I no fi' think straight when I see your body / Yeah, komode yi masemi lese / Komode yi malo koba mi, hmm (koba mi) / [Pre-Chorus
Xanman – Ruger on Me
[Chorus] / With the Ruger on me / Keep on playing I'm a spray your homie / I ride with the Ruger on me / Keep on playing I'm a spray your homie / He think he shooter cause' he got
​lilbubblegum (Ft. Letoa) – ​ruger clap
[Intro: lilbubblegum] / Who the fuck is gosha? / ​milasius, come back / The world is yours / Ayy, ayy / [Chorus: lilbubblegum & Letoa] / Ruger clap, (Pow) chopper on my lap, huh
Ruger – Jonzing Boy
[Intro] / Kukuruku / [Verse 1] / So many people ask me how I dey do am / Ibere? / But if I do anything dem go table am oo / No try relax me, I no dey cool down, ah / Anybody try
Ruger – Dior
[Chorus] / Badman looking good in Dior / Badman drip to the core / Sport car's parked on the right spot / Badman sleek and you know / Badman looking good in Dior / Badman drip to
OTM Ruger – Shooters
Intro: / OTM bitch / Trap, that’s that OTM shit / That’s that BLE shit / Free all my thug niggas out the chain gang nigga / Verse 1 (Ruger): / They like Ruger, boy you gon end up
Ruger – Girlfriend
[Verse 1] / Can’t seem to take my eyes off you / Especially your python move / The way you hold that thing / Me wan hold that thing / Baby let me take a look / Oh Lord / Me want
Ruger – WeWe
[Intro] / Aye! / Woyo / Woyo / Ahn! / [Verse 1] / Me na fih lie / You are an angel in a demon body / That’s why me na hesitate to screw you / She walked through the hallway with
Lil ruger – LiL Ruger x FortNite
[Verse] / Catch a nigga lackin I'ma shoot him like Fortnite / Got yo bitch on my dick n its like err' night / Got scope on the toolie it enhance my sight / Choppa get to bussin
Shelby Ruger – Blue Moons
Blue Moons" is a nostalgic Lofi R&B track that takes the listener on a heartfelt journey through love, dreams, and reflections. The lyrics express moments of love, longing, and
Ruger (Ft. Midas the Jagaban) – Bounce (UK Remix)
[Verse 1: Ruger] / Ahn / She wants a gangster in her bed tonight / She ah wants me, me I know / And man ah, I full ground me I dey tonight / She ah callin' my phone / She say "why
Shelby Ruger – Heartbreaker
Heartbreaker / Have you seen me cry? / You kill me with those eyes / Those eyes / I cry / Heartbreaker / Take my will and die / Take my good will / Leave me dry / They saw you / I
View 39 More →
Genius Albums
9 SHOTS IN THE RUGER by Rah Swish
The album title is a reference to his trademark line Nine shots in the Ruger, I step on court they like, "Watch the shooter"
Ru The World by Ruger
Get all the lyrics to songs on Ru The World and join the Genius community of music scholars to learn the meaning behind the lyrics.
Shazam Lyrics
RUGER RUDY - Songs, Concert tickets & Videos
Top Songs By RUGER RUDY. Listen to First Day Out by RUGER RUDY, see lyrics, music video & ...
AZ Artists
Ruger Lyrics
Ruger lyrics - 41 song lyrics sorted by album, including "Girlfriend", "WeWe", "Bounce".
AZ Lyrics
Ruger - Ruger Lyrics
Ruger "Ruger": Man ah spit fire to da mic from day one Me I no stress, after me bed rest into da kitchen make bread...